Israel Palestine map: Gaza strip, West bank - Wetin you need to know about Israel borders and Palest
Wia dis foto come from, Getty Images 19 October 2023 To understand where Israel and Palestine dey rest head for dat Middle East wey dem dey, e dey important to chook eye put why di maps dey arranged di way dem dey.